26 i - Oversætte

Toto wey pikin head no scatter, na small prick wan scatter am?

26 i - Oversætte

Men wants a woman with a clean past.

Women wants a man with a bright future.

26 i - Oversætte

Na guy wey dey spend money for relationship dey fear breakup. Wetin concern "I will see what I can do" ?.

26 i - Oversætte

*Aporoko is When you see me in a hotel and ask “How’s ur husband”? Did I tell you that my husband is missing*?

26 i - Oversætte

Instead of breaking people's heart
Why not look for that little calabash where your village people tied your destiny and break it

26 i - Oversætte

If no be food wey my Ex bring for me watin I for don chop today
Na who no dey hungry dey fear poison....

26 i - Oversætte

please be nice ooo🤪🤣

26 i - Oversætte

Konji dey cause headache
Try dey release

26 i - Oversætte

That your relative that was going to church 4 times in a week in 9ja. Ask them how many times dem don go church for the past 5yrs that they're in abroad

26 i - Oversætte

Weeked in two pictures 🦅🦅🦅

imageimage