36 w - Translate

splendid evening all.hope you're coping well with this fuel crisis?

36 w - Translate

Another graphics by me again.. rate my work abeg

image
36 w - Translate

i do graphics design too, kindly patronize me abeg

image
36 w - Translate

in a relationship, if you get you are a baby but if you no get you are just a man

36 w - Translate

ladies these days no dey for love again, na money they just want
Na why them no dey last for relationship

36 w - Translate

All my life have been dating, i never date woman wey cherish me before 😥
Shey no be curse be this?

36 w - Translate

If you are lucky to find a woman that cherish you and give from the little she have..
My brother God don bless you already

36 w - Translate

An hungry man is the most dangerous person on earth

36 w - Translate

Na who don chop dey remember say country dey hard

36 w - Translate

Money without good health fit make you poor forever