My boyfriend cheat, so I will cheat too. My sister relax, ashawo dey your eye 🤣🔨🤣🏃‍♂️🏃‍♂️

Yoruba Men must now be very careful with that funny greetings,
"Awon omo mi nko?🤔
Layee DNA YÌÍ

Lobatan owo wo igbo😂😂

Do you all believe lack of attention can cause you to fall out of love with someone.

Iro n paro fun iro

This fake life no easy oooo. Nobody know say I dey owe person 50k😒 😑 🙄

Sister This period you go shake yansh tire for status

nobody go ask you how far
Things no easy Fa🙄🔨🙄🏃

😂😂😂😂

34 Trong - Dịch

You fit suffer loose weight make Dem still leave you go marry orobo
My dear sister eat oooo.