38 ב - תרגם

Uncle femi the nyansh wey una flog for primary school dey enter ur eyes eh uncle isonu...

38 ב - תרגם

Does ur baby hold ur hand in public or u just follow each other like the children of Israelites coming back from Egypt eh baby

38 ב - תרגם

Please take my next birthday very serious oo, make una send me money no be " The queen isonu was born Lori iro eh baby

38 ב - תרגם

Sometimes, when you break down, it's not malaria.
All you need is money, good food, and a big Hug..

38 ב - תרגם

I just dey find person wey go take style push me make I use that opportunity faint he don tey wey I drink malt and milk

jooisaacviana יצר מאמר חדש
38 ב - תרגם

Echocardiogram: Types and What They Show | #laboratório veterinário ribeirão preto

Echocardiogram: Types and What They Show

Echocardiogram: Types and What They Show

El modelo mucho más reciente de nuestra serie Leonardo, el compacto y versátil Leonardo DR mini II, combina la tecnología del descubridor de rayos X con un software de adquisición y diagnóstico.
38 ב - תרגם

The attitude of fixing wedding reception in church to avoid giving guys beer should stop...

38 ב - תרגם

Person go work for 31 days, salary go finish within 4 days.
Which kind country are we into self

mariaclara9934 יצר מאמר חדש
38 ב - תרגם

Temporary Storage Between Moves Moving & Storage Services | #serviço de mudança em valinhos

Temporary Storage Between Moves Moving & Storage Services

Temporary Storage Between Moves Moving & Storage Services

"Una mudanza de calidad y segura no posee por qué razón ser estresante, nosotros deseamos demostrártelo.
38 ב - תרגם

Life be like standing fan
E go blow you small ,
Then rotate blow another person
No champion forever