37 sa - Isalin

weekends dey bring joy especially when season start

37 sa - Isalin

what is really going on

37 sa - Isalin

We are stuck where we are now bcos we live in a materialistic world where all attention is only given to men with deep pockets while we ignore men with deep thoughts...

37 sa - Isalin

i jus wan dey under water make i mix my desperado and gordons

37 sa - Isalin

i go get back to una make i go hear am first

image
37 sa - Isalin

omo e no even funny again

That time wey you dey use fall inlove if you use am look for job nko?

you self reason am 😉

What will be will be na for person wey don see way o, if you never see way look for what will be o

If you no make am for this life even God self no go dey happy with you cos he has given you the authority to step on snakes...