38 w - Translate

Hmmmmm 🧟

Na today i understand this saying 👇

Weather for two

38 w - Translate

*These days, dem no dey carry list go market again. Na where your money finish, you go pass go house jejely o*

38 w - Translate

My Gee Fi Life 💯

image
38 w - Translate

Bachelors Out There, How Una Take Dey Do Am Abeg?
This Late Night Food Don Tire Me o ☹️

38 w - Translate

A fool at 41 don buy mansion o, if you like give up

38 w - Translate

Make una dey share update o..
Enu ti gbe o

38 w - Translate

Forget electric shock.. Nothing shocks more than touching your pocket and not feeling your phone

38 w - Translate

Mood Today
😠😡😠😡

38 w - Translate

Make we sha dey okay be the prayer

38 w - Translate

Ilorin Turn up for my boy ❤️

image