38 में - अनुवाद करना

God abeg o 🙏🏻

38 में - अनुवाद करना

Y’all be praying for dark tall and flat tummy girls
Who una wan leave me for ?
😢

38 में - अनुवाद करना

Dem fit post you for WhatsApp make only you dey see am.

38 में - अनुवाद करना

Once them begin like your pics n post from 10yrs ago, don’t bother replying go and wait for them inbox na the next stop be that.

38 में - अनुवाद करना

Dem don use talking stage fuck me again oo

38 में - अनुवाद करना

Before you plan to do pass king solomon remember your background

image
38 में - अनुवाद करना

Please God bless me with woman wey go give me restvof mind 🙏

38 में - अनुवाद करना

Na God dey run am no be man 💯

38 में - अनुवाद करना

God na my confidence 🙏🏻

38 में - अनुवाद करना

Good morning Naija