i do graphics design too, kindly patronize me abeg

image

in a relationship, if you get you are a baby but if you no get you are just a man

ladies these days no dey for love again, na money they just want
Na why them no dey last for relationship

All my life have been dating, i never date woman wey cherish me before 😥
Shey no be curse be this?

If you are lucky to find a woman that cherish you and give from the little she have..
My brother God don bless you already

An hungry man is the most dangerous person on earth

Na who don chop dey remember say country dey hard

Money without good health fit make you poor forever

As you dey pray for money dey pray for good health too

Who are you to judge me like say na you holy pass