39 i - Oversætte

This breakfast wey una dey chop, how e dey taste for mouth self abeg

39 i - Oversætte

Everything for the country dey expensive, even my post too go dey expensive

39 i - Oversætte

If you won date me watch this video o

39 i - Oversætte

😆😆

image
39 i - Oversætte

🙏

image
39 i - Oversætte

i don dey active on Boonbac since morning till now i no remember say i never chop anything🤤

39 i - Oversætte

You never get money you dey sleep, even dangote self no sleep..

na statement wey turn some men to security be that o🙃

39 i - Oversætte

Omoh these days now, last born don dey hustle pass first born o

39 i - Oversætte

Tinubu said he will continue from where Buhari stop so why we come dey panic?
E lo fi okan ba le

39 i - Oversætte

Your babalawo pikin na Okada rider

think about it again when you are less busy