44 の - 翻訳

I fear talking stage pass any other thing.
This is why I find it difficult to end any healthy relationship I'm into.

Happy weekend 😁😎

44 の - 翻訳

“There will be men who want you and there will be a man who deserves you.
Know the difference"♡

44 の - 翻訳

Na now Government understand this year's slogan wey say NO GREE FOR ANYBODY 🤣🤣🤣cos it hits different now💯

😎😎

😎🤭

Imagine o😌🤔😊

44 の - 翻訳

As nobody post me yesterday.. No credit alerts.. Upon all the babe, baby wey all this guys dey call me so una even get relationship... Make I see any of Una for dm

44 の - 翻訳

You fit dey learn your lesson make dem teach you another new one.

That one na extra moral lesson