image
45 w - çevirmek

Abeg drop location where party dey today make i go chop breakfast, lunch and dinner

45 w - çevirmek

Everybody is homeless in lagos cos The rate at which people take dey sleep inside bus for lagos ehn..

45 w - çevirmek

Today • BBNaija returns

Monday • Bobrisky will be released

Tuesday • Bobrisky will be live on IG

Wednesday • Protest day

Thursday • National girlfriend’s day

Use today and gather your cooking utensils cos everywhere go hot from tomorrow ⚔️😂

#bobrisky my guy is back

image

image
45 w - çevirmek

When i hear the price wey them dey use Japa go other country, na then i remember say Nigeria is my fatherLand

45 w - çevirmek

Sweet Music 😋

45 w - çevirmek

Wahala ☺️

45 w - çevirmek

Too hard ☹️

image
45 w - çevirmek

Enjoy the gospel