3 w - Translate

Please don't date me if you won't talk with me everyday. There are people you can date, I'm not one of them

3 w - Translate

Pad is now #1500.
person wey get belle no know
Watin God do for am

3 w - Translate

The day you drop dead, the things and people you were struggling for will move on. Stay alive for yourself first.

3 w - Translate

You did not message me throughout this month oh. Today will come you will now say
HAPPY NEW MONTH
FRED CARES
PELE OH CARETAKER.

3 w - Translate

No go rush buy car. Na only one day we go post MORE KEYS. The rest Na you and mechanic...

3 w - Translate

People don't fall in love anymore. They just find a temporary attachment, someone who can entertain them

3 w - Translate

Motivation no Dey this new month ooo,

If you like do any how, your house rent go soon expire.

3 w - Translate

Just bcos we don't flow like we used to doesn't mean i wish you bad or evil.
Na me just distance myself from u bcos the way i carry u, u no carry me like that...

3 w - Translate

Try dey follow your boyfriend comot... You fit find your husband for there...