48 w - Translate

Because i no know book, i tell you answer for exam hall yoi dey ask me who tell me

48 w - Translate

Bro, some people are not going to clap for you
win anyway

48 w - Translate

Fix your hair, do you lashes and nails...
na single you single, you no be mad person

48 w - Translate

Breast go fine for video, na rubbish you go see for real life

48 w - Translate

I no even dey fear say i don broke again, the thing don master me

48 w - Translate

Who say i get babe?
why una like tarnish people image?

48 w - Translate

To smile these days come be like say i dey live fake life

48 w - Translate

i might be single forever

48 w - Translate

My face and my character no match

48 w - Translate

God abeg give me person wey i deserve make i just rest, i don tire for fake relationship