4 w - Translate

i go get back to una make i go hear am first

image
4 w - Translate

omo e no even funny again

That time wey you dey use fall inlove if you use am look for job nko?

you self reason am 😉

What will be will be na for person wey don see way o, if you never see way look for what will be o

If you no make am for this life even God self no go dey happy with you cos he has given you the authority to step on snakes...

Another Weekend To Enjoy Your Money 😋

4 w - Translate

No greater feeling 🤣

image

🚨 Porto coach Vítor Bruno on Francisco Conceição: “Some big clubs may have interest in him, there is a possibility that he can leave”.

⚪️⚫️ He’s NOT in Porto squad today as Juventus are in talks as well as they are with Sancho and Nico González, waiting on decisions.

image

image