7 w - Translate

Surv!ving in Nigeria is not £asy, someone wants to sell fridge with no door, he’s convincing me to use curtain”

7 w - Translate

After dating whatever you're dating.
Pls find yourself a life partner

7 w - Translate

Taking a lady to a beer parlour is not a date.
It’s called comot

I'm so bored RN ☹️

Official_Hypeman_Jago changed his profile picture
7 w

image

Who cook for house make i come greet you abeg

If anybody tell you say everything is not money, tear am better slap

Nothing sweet pass having a boyfriend that cherish you 🥰

This weather just dey make people fall sick

Take care of your mother cos that woman will be the only one wey go dey available for you when you go broke