They say good name is better than riches and wealth..
i no go let me choose good name over riches and wealth sha o

Sometimes the name people call you speaks for you, so choose better name o

I came
i saw
i conquer

If you like celebrate your great grandfather remebrance and invite me, i go come and i go chop and i no go give you any money cos no be me kill am

if you get problem call on God, if you get business call on me

The only dustbin where money are been dispose na my account

Oro oluwa ko ni lor lai se

That your hustle wey buy you T- shirt fit buy you benz o

No be who sabi pass dey carry first o

If nobody love you, then youself love yourself