🙏

image

i don dey active on Boonbac since morning till now i no remember say i never chop anything🤤

You never get money you dey sleep, even dangote self no sleep..

na statement wey turn some men to security be that o🙃

Omoh these days now, last born don dey hustle pass first born o

Tinubu said he will continue from where Buhari stop so why we come dey panic?
E lo fi okan ba le

Your babalawo pikin na Okada rider

think about it again when you are less busy

Hamid Adewoye is feeling Blessed
7 w - Translate

Baba BOONBAC the great researcher

7 w - Translate

Look at that...

7 w - Translate

Rema x Olamide Badoo at the El Classico❤️💙

image
Hamid Adewoye is feeling Cool
7 w - Translate

Wonder shall never end