8 w - Translate

Abeg Where Are Those Men That Picks a Girl From The Gutter, Clean Her Up And Give Her A Good Life. Abeg I Dey Inside Gutter Since ooo

Whats your plan for the weekend??

Na who born this fine girl ☺️

😆😆

image

2. Opportunity dont come twice in this country, so once you get it just grab it

8 w - Translate

She don born before nor be infection.
If you love her marry her.
Case close ✍️

8 w - Translate

@AdebukolaAdebukola @BamideleOnifade @PrinceAsadeIdrisAdesina

1. No legit work can make you a billionaire in this country called Nigeria, but they wont tell you the secret.

Let me tell you the secret of life in this country called Nigeria

Check my next post 😉

If you see anybody wey chop 3 times daily for this country call Nigeria presently, abeg hold am tight na ritualist