6 w - Translate

Relationship status of this country no balance.
The one wey sabi spend no sabi Fuck. 😢
The one wey sabi Fuck dey broke. 😔
The one you like Na player. 😂
The one wey you no like come like you. 😡
The one wey get everything, sense, spending, Fuck and loving come ugly like dragon. 😢

NA WHAOOO 🚶 🚶 🚶 🚶.....