22 w - Translate

If dem like make dem sell rice N700K, na 40 children I go still born, 20boys and 20girls .

Children dey bring blessings.
Abeg nobody should drag me ooo am not feeling fine 🚶🚶🚶🚶