28 di - Menerjemahkan

Men are going to approach your girlfriend, fiancé or even your wife. It's up to her to remain solid.

28 di - Menerjemahkan

UNCLE.
No be say dem no won CRUSH on you or abi you no fine. Na money wey you no get cause am

28 di - Menerjemahkan

As a man, let your perfume greet her first.
No be say you go dey smell like clothes wey no dry.

28 di - Menerjemahkan

I will sponsor your school fees no gree pick call again becuz school fees don increase

28 di - Menerjemahkan

You can never be wise and be in love at the same time.

28 di - Menerjemahkan

Who get podcast i wan talk everything my babe don do me.

28 di - Menerjemahkan

Eat what you're craving today,
You might not be able to afford it next week..
E be like swear but it's our current reality

28 di - Menerjemahkan

They knw your girlfriend is texting 8 other boys yet they kept quiet. Mtn, Airtel, Glo, 9mobile nor go make heaven.

28 di - Menerjemahkan

Because you call her and she didn't pick you're getting mad at her, you that Jesus Christ has been calling have you answered?

28 di - Menerjemahkan

Better find work o make memes wey suppose make you laugh no appear to you like attack.