28 में - अनुवाद करना

In my country, e come be like if you never make am, nobody go post you for status to wish you happy birthday, chaiiii ndi uwa

28 में - अनुवाद करना

Once you’re attending a house party and you hear “I believe we’re all mature here”,

Just dey go your house.

28 में - अनुवाद करना

Special Announcement
If you are in UK and you are not OK pls
Come Home

28 में - अनुवाद करना

You no dey oppress anybody

Na your money you dey waste

28 में - अनुवाद करना

Uncle, talk true, if I come your house for the first time, you go fuck me?

28 में - अनुवाद करना

She posted "I'M SAD."
You run go reply "What's wrong?"
Bros E be like say you get 5k wey you no dey use again ba

28 में - अनुवाद करना

Nah wa ooo...

Two rounds no dey fit hold person again

28 में - अनुवाद करना

For those of you who use to cover your maths exercise so I can't copy, I hope you are bank managers now ... Mtchweee

28 में - अनुवाद करना

Look Nice
Smell Nice
Chop well
No Promise Anybody Money

28 में - अनुवाद करना

Beautiful fountain

image