29 w - Translate

Who dey feed himself no dey quick hungry

29 w - Translate

Sometimes our post and status go hit you but relax no be you.
Na heart way no get peace dey reason say every post na for him..

29 w - Translate

Looking for a wife in a church? Don't go on Sundays But Wednesdays. Slay Queens Don't Attend Mid-Week Services.

Thank me later!

29 w - Translate

E no go better for the guy wey dey carry girls give my babe...

29 w - Translate

My babe say he no fit marry person like me...

29 w - Translate

If you like shout My Ovaries, My Ovaries

Na wetin you marry you go born

29 w - Translate

You call me and ask where am I,
I said UK, suddenly you hear the sound of goat and you say I dey lie
Abeg, they no dey rear 🐐 for UK ?

29 w - Translate

The reality is that your certificate may get you an interview, but what you know will land you the job.
Upskilling is key!

29 w - Translate

Abeg if my babe dey your side... Wear am socks he dey quick catch cold...

29 w - Translate

I for tell you where I see your girlfriend last night but you said business calls only.