30 안에 - 번역하다

E no go better for the guy wey dey carry girls give my babe...

30 안에 - 번역하다

My babe say he no fit marry person like me...

30 안에 - 번역하다

If you like shout My Ovaries, My Ovaries

Na wetin you marry you go born

30 안에 - 번역하다

You call me and ask where am I,
I said UK, suddenly you hear the sound of goat and you say I dey lie
Abeg, they no dey rear 🐐 for UK ?

30 안에 - 번역하다

The reality is that your certificate may get you an interview, but what you know will land you the job.
Upskilling is key!

30 안에 - 번역하다

Abeg if my babe dey your side... Wear am socks he dey quick catch cold...

30 안에 - 번역하다

I for tell you where I see your girlfriend last night but you said business calls only.

30 안에 - 번역하다

That dick wey dey ur mouth today dey my pussy last week...

30 안에 - 번역하다

Instead of u to pray make i see my own babe so that i go leave ur own, u dey pray for the day wey u go catch me.
Oya na

30 안에 - 번역하다

I buy boxer from you, you go dey ask my babe how he see the boxer, I tell you say na he I buy am for? Yeye vendor