38 میں - ترجمہ کریں۔

They will buy you alcohol but won't lend you 10k to solve issues when you're down! If you have such friends, you have no friend...

38 میں - ترجمہ کریں۔

Hunger no be friend to the body o

38 میں - ترجمہ کریں۔

Those of una wey like ti dey sing for bathroom, i jope say una don release your album

38 میں - ترجمہ کریں۔

Once i feel im not appreciated in the relationship, i commot

38 میں - ترجمہ کریں۔

Everything no be just i love you..
try to support your partner from the little token you have

38 میں - ترجمہ کریں۔

I just want to live my life and enjoy it

38 میں - ترجمہ کریں۔

Sad reality...
When you marry a Rich but Stingy man..you go explain tire..no evidence

38 میں - ترجمہ کریں۔

Those that were shouting I’am BATIFIED are now HUNGRYFIED🫣😂🤣 UNA NEVER SEE ANYTHING 😜

image
38 میں - ترجمہ کریں۔

He that turned water to wine will turn your BOYFRIEND to MINE...