44 di - Menerjemahkan

An hungry man is the most dangerous person on earth

44 di - Menerjemahkan

Na who don chop dey remember say country dey hard

44 di - Menerjemahkan

Money without good health fit make you poor forever

44 di - Menerjemahkan

As you dey pray for money dey pray for good health too

44 di - Menerjemahkan

Who are you to judge me like say na you holy pass

44 di - Menerjemahkan

As God dey give you the little remember dey bless others too from the little

44 di - Menerjemahkan

If God no dey for us who else go dey?

44 di - Menerjemahkan

I just want grace wey go be like say na ritual i do

44 di - Menerjemahkan

Confirm my condition before you bill me abeg

44 di - Menerjemahkan

Your account balance na another person giveaway
so just stay humble