40 C - Traduzir

do you believe her

image
40 C - Traduzir

I remember d day I was listenin 2 a Chinese song. I listen 2 it till I cried, only 4 some1 2tel me d song was about agriculture.

40 C - Traduzir

I don't know what to post anymore, I'm only left with people's secrets.

40 C - Traduzir

If you just started going through alot, come and collect past questions,I don come back.

40 C - Traduzir

Abeg how can we restart this month I don do mistake

40 C - Traduzir

U dey hide Ur bad character 4 relationship make dem nor break up 🖕 with U, if you bring am out for marriage dem go divorce u.

40 C - Traduzir

Today na world girlfriend day and nobody dey ask me for their gift even if na play play.

Omo, among single people, I am the most single.
😭

40 C - Traduzir

Shey nobody gree post me today okwaya.

Lemme hear anybody call me baby again.
😭😭😭

40 C - Traduzir

Enroll Now

image

image