Sometimes i asked myself what is actually the purpose of going to school?

Make una give this country back to the white people let them rule us again

I hear say una baba won address the nation tomorrow..
make we hear wetin they don draft again 🥴

Phone dey ring na family dey call o
if no be billing na something dey sup o
anyhow e be omoh money is involve o
- Victor AD ( Gain Lyrics)

Love Is Not Enough

Where una dey see true love ganself

In Nigeria of today
Degree is better than 500 Million naira.
Money can finish, but degree will remain.
What's your take on this my people????

44 u - Prevedi

By the way, residents of Oyo state, shine your eyes o. Stop dropping papers, nylons and dirt anywhere, anyhow. Else. . .🤷🏽‍♂️🤷🏽‍♂️🤷🏽‍♂️

Make i show all of una say i'm still single

Hello Babe:

Ara nkan everybody 🥶