44 i - Oversætte

To born pekin for naija 🇳🇬 na war now🤣. Our parents go tell you say just try born, GOD will takia of the child🙄.
It's okay 🤣. Make una check baby food price b4 una shoot🚶‍♂️

44 i - Oversætte

People will see you dating someone who doesn't love you and they keep quiet
🥹

44 i - Oversætte

When you stop DATING them, that's when you will hear, I HAD PLANS FOR YOU BUT YOU MESSED UP. EVENT PLANNER
I greet you o

Lukman Olanrewaju ændrede sit profilbillede
44 i

image
Olusayo Owolabi ændrede sit profilbillede
44 i

image
44 i - Oversætte

Make una find one relationship put me abeg
I promise i go respect myself

44 i - Oversætte

You dey reason my matter when your own never better....

44 i - Oversætte

One of the hardest pill I have to swallow was realizing I meant nothing to the people that meant alot to ME...One of the hardest pill I have to swallow was realizing I meant nothing to the people that meant alot to ME...

44 i - Oversætte

One thing I don't understand in this life is how your eyes will be seeing SHEGE,
And your Skin will still be Glowing

44 i - Oversætte

You dey date my EX. You come dey form anyhow for me. Be like say you want make I use ordinary I MISS YOU BABY scatter una relationship..