Who say i get babe?
why una like tarnish people image?

To smile these days come be like say i dey live fake life

i might be single forever

My face and my character no match

God abeg give me person wey i deserve make i just rest, i don tire for fake relationship

I will forever be the problem because i dont let people do whatever they want to me

sometimes all you need is me

My Ex use to...
baby girl go back to him o

No vex for anybody
e no easy

you go give person benefit of doubt, them go chop the beneft give yiu your doubt back