7 w - Translate

1 tea spoon and you no go feel hungry for 18 hrs 😭😂😂

image

Abeg wetin person fit chop wey he no go dey hungry again for life

I don dey buy car parts small small
i must drive car this year

Some of una go think say my village people don get me abi

I don come again o

Hamid Adewoye is feeling Funny
7 w - Translate

He get as he be oooo

7 w - Translate

Honestly if you dash me money now ..I go count you as people wey dey there for me when I blow

7 w - Translate

No be must say e go be
Gold
Once e glitter
I don pack all