Leave any woman wey get empty brain..
No let love blind your eyes o

Hustle o make your woman no forget your name o

7 w - Translate

The story of how Nigeria became broke- A must watch documentary.

Money dey where money dey sha but una no fit see am 😉

1Btc is enough for me to get out of all this mess

My Gees @hypelordAbility × @DjNet

This one wey my ex come dey call me fine boy these days, i no really understand

I don high again tonight 😴

but wait o, shey guys still dey toast ladies again? 🤔

We are still learning till we lost breath