If you know say u no fit marry them, make it open say na knacking with benefits una dey do. Stop leading people on😡. E no good naw. No go d give dem hope of marriage when deep down u no say na only knack & u no go marry dem. I go call una names ooo😒.