33 рдореЗрдВ - рдЕрдиреБрд╡рд╛рдж рдХрд░рдирд╛

If you know say u no fit marry them, make it open say na knacking with benefits una dey do. Stop leading people onЁЯШб. E no good naw. No go d give dem hope of marriage when deep down u no say na only knack & u no go marry dem. I go call una names oooЁЯШТ.