43 안에 - 번역하다

Plenty mad people dey sha 🙄

image
43 안에 - 번역하다

Do not allow your family to disrespect your wife if you cannot tolerate her disrespecting your family.

43 안에 - 번역하다

Double dating is a rehearsal to adultery in marriage, if you can't stop it when single, you can't stop it when you are married.

43 안에 - 번역하다

Abeg if u no get levels for Ur family
no invite me to una occasion!
Which one be hide that drink wey I give u

43 안에 - 번역하다

Relationships these days aren't easy. You enter as a normal person and come out as a mental patient.

43 안에 - 번역하다

Everybody have a problem he/she is facing, because we no dey enter your DM no mean say we dey okay 😢

43 안에 - 번역하다

As i dey thank God i still dey beg God

43 안에 - 번역하다

legit or no legit just make sure you dont die poor

43 안에 - 번역하다

Baba God abeg send my helper, i don suffer pass limit 🙄

43 안에 - 번역하다

Did you see any Woman posting about fuel price, e no concern them.