As i dey thank God i still dey beg God

legit or no legit just make sure you dont die poor

Baba God abeg send my helper, i don suffer pass limit 🙄

43 の - 翻訳

Did you see any Woman posting about fuel price, e no concern them.

43 の - 翻訳

This morning I rolled Over To Cuddle, I Forgot I was single, na so I fall from Bed

43 の - 翻訳

If the finger that feeds you wants to fingèr you, allow am ooo
Foodstuffs don cost

43 の - 翻訳

May God separate us from friends and families that celebrate our pains in secret and come out to show concern in public...

43 の - 翻訳

E pain me sey I no get money, O ni Aye Buruku kan to ye kin je ni Ale yi

43 の - 翻訳

Girl wey i tell to give me head don carry her front head hit my eye

43 の - 翻訳

If you need someone to talk to, I am here for you!
Regular Problem--N5k
Sad story--N10k
If I follow you cry--N20k.