43 w - Translate

If I see a guy wey get dick, na to marry him like next week. Nothing concern me and good character.

43 w - Translate

YOU GATS DOUBLE THIS
HUSTLE, BECAUSE
NOTHING GO HAPPEN TO THOSE WEY NO HELP YOU!NO LET AFRICAN MAGIC
DECEIVE YOU 👂 Iwo ni ko monkan tounse

43 w - Translate

No one is going to drive you crazy again..
Fuel Don cost oh..

43 w - Translate

Na who dey pray against bad friends?
I just dey collapse since morning, let nothing happen to me oo

43 w - Translate

Create time for enjoyment because time for pain creates itself.

43 w - Translate

Because I no get money
I go village
Dem no poison me

43 w - Translate

If u are Broke Right Now & U won't mind 50k, pls Drop ur Acct Details...Let me add it to my Prayer Point as I dey Church

43 w - Translate

Some days to my big day
October piking (Oct 1

43 w - Translate

Facts about Priscy Ojo's hubby.
➡️He is from Tanzania
➡️He is 24 years old
➡️He met her on a flight.
Shey you no want book flight to meet husband or wife, dey there dey play.

image