These days if i enter Buka to eat i dey ask well for price before i order, make i no come turn plate washer

Imagine African china song and idris abdulkareem song about Nigeria don turn evergreen 😔

Women are just opportuned, unlike man we go struggle till the end, na why e good to marry woman wey get human sympathy

To be a man no easy o

Good morning world

39 u - Prevedi

High chief bamidele Onifade elemo of ikirun land and olaniyi afonja sanyeri at iba town osun state

imageimage

Leave any woman wey get empty brain..
No let love blind your eyes o

Hustle o make your woman no forget your name o

39 u - Prevedi

The story of how Nigeria became broke- A must watch documentary.

Money dey where money dey sha but una no fit see am 😉